Advertisements

Ye Lyrics – Burna Boy

Ye Lyrics - Burna Boy
Image Source - YouTube | YouTube Thumbnail Image Downloader (HD Quality)

Ye Lyrics – Burna Boy

Ye Lyrics – This is a Popular English Song of 2018 sung & Written by Burna Boy. The music label is Burna Boy.

Ye Song Lyrics

My Nigga… Die For Nothing, Ah
My Nigga… Die For Nothing, Ah
Die For Nothing, Ah
My Nigga… Die For Nothing, Ah
My Nigga… Die For Nothing, Ah
My Nigga…

Oluwaburna, Ehn-Ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, Ehn-Ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, Ehn-Ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

This One Na Gbedu Wey Dey Ja Pata
Me, I No Get Time, I Dey Da Pada
Dada Cover My Face, Calling Me Lagbaja
Biggie Man, Wey No Dey Wear Agbada
Ahn Ahn (Tell Me, Tell Me)

My Nigga, What’s It Gon’ Be?
G-Wagon Or De Bentley?
The Gyaldem Riding With Me
I No Fit, Die For Nothing
My Nigga, What’s It Gon’ Be?
G-Wagon Or De Bentley?
The Gyaldem Riding With Me
I No Fit, Die For Nothing

Ahn, Ahn, Make You Know Say
Anything Wey You Do, Dem Must Commentate
(I Can’t Come And Kill Myself)
So Anything Wey I Dey Do
I Dey Try To Dey Do Am My Way
(I Can’t Come And Kill Myself)
Plenty Plenty Plenty Suffer Wey We Face
Just To Make Sure Money Dey

But My People Dem Go Say
I No Want Kpai, I No Want Die
I No Want Kpeme, I Want Enjoy
I Want Chop Life, I Want Buy Motor
I Want Build House, I Still Want Turn Up
Tell Me, Tell Me

My Nigga, What’s It Gon’ Be?
G-Wagon Or De Bentley?
The Gyaldem Riding With Me
I No Fit, Die For Nothing
My Nigga What’s It Gon’ Be
G-Wagon Or De Bentley
The Gyaldem Riding With Me
I No Fit

Different Things Dem Happening
Schemes And Packaging
In A One Night, Fourshows I’m Juggling
Flow Like The Ocean, My Boat I’m Paddling
Shout Out Shina Peller
That’s My Bro; My Family
Frozen Chains, When It Comes To Money
I Dey Concentrate
Make I Tell You Straight, You Are Not My Mate
If You Be Commissioner, I Be Head Of State

But My People Dem Go Say
I No Want Kpai, I No Want Die
I No Want Kpeme, I Want Enjoy
I Want Chop Life, I Want Buy Motor
I Want Build House, I Still Want Turn Up
Tell Me, Tell Me

My Nigga, What’s It Gon’ Be?
G-Wagon Or De Bentley?
The Gyaldem Riding With Me
I No Fit, Die For Nothing
My Nigga What’s It Gon’ Be?
G-Wagon Or De Bentley?
The Gyaldem Riding With Me
I No Fit, Die For Nothing

Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, Ehn-Ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, Ehn-Ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, Ehn-Ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, Ehn-Ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Thank You!! Enjoy Lyrics and stay connected with us !!

Ye Song Details:

Credits:
🎶 Song – Ye
✍ Writer(s): Burna Boy, Produced By Phantom (NI)
🎤 Singer- Burna Boy
🎧 Music Label -Burna Boy

Ye Burna Boy Song Music Video:
Ye Lyrics – Burna Boy

YouTube Thumbnail by: YouTube Thumbnail Image Downloader (HD Quality)

Note: If you find any mistake in lyrics or If You Are Willing To Contribute new Lyrics to this website Please send the correct lyrics by click on Submit Lyrics.

Please Subscribe And Follow Lyricsupgrade on social media for Latest Lyrics

Read Also – You’re my everything Lyrics – Descendants Of The Sun OST

About Nisha Wadhwani

I am the founder of lyricsupgrade.com. I love listening to music. As the founder and author of this website, I am trying my best to improve this blog day by day.

View all posts by Nisha Wadhwani

Leave a Reply