Party No Dey Stop Lyrics – Adekunle Gold ft Zinoleesky
Party No Dey Stop Adekunle Gold Lyrics
I’m Not Moved By What I See
I Know Who I Be
I Just Want My Peace
Make Money Dey
I Go Get Everything I Need
In My Own Timing
Ko Ni Koja Mi
Ko Ni Delay
So Many People Deny
Oluwa Don Consign
Can’t Believe This Is My Life
Everything Come Align
They Looking Me So Surprised
S’omo De Lodun Bayi
I Know It’s Hurting Your Pride
Believe Me I Don’t Mind
Party No Dey Stop
When We Pop
Yeah, We Up
Plenty Spending
Like It’s Nothing
Party No Dey Stop
When We Pop
Yeah, We Up
Plenty Spending
Like It’s Nothing
See Me I No Dey Worry
Cos Oluwa Don Consign Me
I No Dey Put Mouth For Wetin No Concern Me
Kinda Slow, But I’m Always On Timing
Say My Eyes Don See Many Things Ti Mi O Gbadura Fun Ota Mi
If You Still Dey Hate You Need Therapy
Good Vibes No Bad Energy
Aje
Tin Be Jade Tan
Aya Won Aja
Tin Ba Ti Fe Mu’le Na Banger
Me Wey I Don High On Paraga
How I Go Get Time For Wahala
Find One Girl Wey Fine Like Rihanna
Spend It Like Obi Cubana
Leave Acting For Tony Montana
Original Not Made In China
Party No Dey Stop
When We Pop
Yeah, We Up
Plenty Spending
Like It’s Nothing
Party No Dey Stop
When We Pop
Yeah, We Up
Plenty Spending
Like It’s Nothing
Oro Aye Mi Ko Ma’le
Ma Lo Cali Or Paris
Go Again Another Day
Ki Lo Fe Richard Millie Or Patek
Wo Currency Lowo Mi
The Real Shit, No Fugazi
In Da Club Turn It Up (Turn It Up)
Oluwe Ma We
Oluwe Ma We
Oluwe Ma We
Party No Dey Stop
When We Pop
Yeah, We Up
Plenty Spending
Like It’s Nothing
Party No Dey Stop
When We Pop
Yeah, We Up
Plenty Spending
Like It’s Nothing