Love Lyrics – Burna Boy
Love Burna Boy Lyrics
Na Who Go Dey By Your Side,
If You Waka Through The Fire-Fire
Follow You Stand Inside The Fire,
Na Who Love Me I Go Love,
Na Who Love Us We Go Love,
Who Go Believe You,
When The Whole World Is Calling You A Liar-Liar
Na Who Love Me I Go Love,
Na Who Love Us We Go Love
No Go Dey Live Your Life To Impress Anybody
‘Cause Some People Worse Pass Satan
Na Who Love Me I Go Love
Na Who Love Us We Go Love
Even Though You Love Everybody,
Everybody No Go Fit Love You Fit Love You
Turn My Mind, To My Weapon
Fuck The World With A Large Condom
Anytime You Dey Vex,
I Go Like Make You Hear This Song
Me And You No Be Jesus
So Na Only Who Love Us, We Go Love
Uh-Huh-Huh-Huh,
So Na Only Who Love Us, We Go Love
Uh-Huh-Huh-Huh,
Na Who, Na Who, Na Who Love Us, We Go Love
Tí Wọn Bota,
Leave Dem Inside Gutter,
Focus On Your Bread And Butter,
Feed Your Sons And Daughter
Make Sure That Your Mother No Suffer
Just Dey Live Your Life Baba
Just Keep Am Real And Proper,
Focus On Better Customers
You Know Say Naija No Well, My Brother
Search And You Will Find
E No Matter If They’re Close To You
Never Buy A Dream If It’s Sold To You
No Be Lie
Na Who Go Dey By Your Side,
If You Waka Through Fire-Fire? Fire, Fire
Follow You Stand Inside The Fire, Fire, Fire
Na Who Love Me I Go Love, Hm
Na Who Love Us We Go Love
Who Go Believe You,
When The Whole World Is Calling You A Liar-Liar?
Liar, Liar
Na Who Love Me I Go Love,
Na Who Love Us We Go Love,
Uh-Huh-Huh-Huh
Na Who Love Us, We Go Love
Uh-Huh-Huh-Huh,
Na Who, Na Who, Na Who Love Us, We Go Love x2
